lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lavish mollar green - kogbagidi

Loading...

kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
no be gra gra
no be lau lau
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o

i dey lagos
i want focus
so make you no dull me
no stress me
i want too much money
for my azza
owo lo shey koko
omo okunrin no dull am
i no want if i call their line
make them no pick my call
because them think say
omo boy don broke
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
no be gra gra
no be lau lau
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o

i no want if i call their line
make them no pick my call
because them think say
omo boy don broke
lai lai he no fit happen
ororo dey my head
no be who sabi omoh
na who god bless o

kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
no be gra gra
no be lau lau
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o yeh
sho mo idowu oracle
lorile lori ile
ta ti nshere shaiye
aiyе sanwo aiye
aiye nshaiye fun aiyе
ninu aiye
won da mi mo
emi gan da won mo
i want too much money
for my azza
owo lo shey koko
omo okunrin no dull am

kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o
kogbagidi
no be gra gra
no be lau lau
kogbagidi
kogbagidi
so fun won o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...