lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu larry gaaga - devil wears white

Loading...

[intro]
gaaga music
oya fun mi make i (?)
blvck sheep for life, blvck sheep forever, izgaaju ‘til we kpeme, anti~word gangstars, g.e records, you get me?
ẹjẹ jesu ni mo (?)
oluwa stand firm for my back oh
wi~wi~wi~willis giddem
larry gaaga

[verse 1: patoranking, odumodublvck]
if you k!ll am wetin be your gain? (native)
why you dey give am pain?
tie him family with your chain
you know say devil no dey shame, but
i no dey run, i no dey seke (lai lai)
i just dey do am my way
oluwa lo n gbe mi leke (higher)
that’s why i stand kanpe

[chorus: patoranking]
mind who you follow
if they no invite you make you no go oh
as ọmọ ologo
i go advice make you lay low oh
even devil sef dey wear white
oh~oh~oh, oh oh oh, oh oh
evеn devil sef dey wеar white
oh~oh~oh, oh oh oh, oh oh
ẹjẹ jesu lo tẹle mi wa
[post~chorus: patoranking]
oluwa stand firm for my back oh
when dem plan for my back oh
na only god dey for my back oh
ẹjẹ jesu lo tẹle mi wa
oluwa stand firm for my back oh
say i no go lack oh
anointing oil i dey shack oh
even devil sef dey wear white (larry gaaga)

[refrain: odumodublvck, patoranking]
sometimes e dey shine like light, eh eh (even devil sef dey wear white) hmm
at times e dey pull up like bride oh (even devil sef dey wear white) i know

[verse 2: odumodublvck]
na the ginger wey i carry put me on top of my opps (boss)
gaaga, shey my kpomo no go ever soft? (never)
hey, this game is not for learners
brother use your upper
cunny man been bury cunny man, ọmọ na minimal (waka)
critical they fly him body via okada man (boy)
the boy wey hustle for him rubbas land for body bag (ten)
yahweh dey my side i pin if they c~ck their gun
odeshi no go fail o
okirika cloth
akpoche i rock
even kposi wey dem duck my n~gga brother e too small (boyo)
innocent n~gga this one no be tuface idibia
this bullet enter
the shooter cast on var
if dem no call i no follow
my compass na woto woto
my kala e no dey ever choke
zagadat
the lamba kick like jackie chan
a power house, my career fly like peter pan
[chorus: patoranking]
mind who you follow
if they no invite you make you no go oh
as ọmọ ologo
i go advice make you lay low o
even devil sef dey wear white
oh~oh~oh, oh oh oh, oh oh
even devil sef dey wear white
oh~oh~oh, oh oh oh, oh oh
ẹjẹ jesu lo tẹle mi wa

[post~chorus: patoranking]
oluwa stand firm for my back oh
when dey plan for my back oh
na only god dey for my back oh
ẹjẹ jesu lo tẹle mi wa
oluwa stand firm for my back oh
say i no go lack oh
anointing oil i dey shack oh
even devil sef dey wear white (larry gaaga)

[outro: odumodublvck, patoranking]
sometimes e dey shine like light, eh eh
giddem, giddem, giddem…
at times e dey pull up like bride oh (gaaga muzik)
ẹjẹ jesu lo tẹle mi wa
oluwa stand firm for my back oh
anointing oil i dey shack oh
even devil sef dey wear white


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...