
lirik lagu lampex drill - follow
[intro]
……..
oracle…
shawty bend it…
it’s lampex drillion ohh
[verse 1~ lampex]
why you no believe?
if i say na love then na love e go be
just one time make i show you these things
wey dey for my mind
wey dey make a man think!
baby no be lie we no dey romantic
carry your love
over ground
over sea
show you off make dem other girls see
take you round the world
e go b like magic
baby this your love (e go paralyze me)
[chorus]
girl as e be
me i go shoot my shoot my shoot my energy
i roll my dice for you my b oh oh oh
girl as e be
girl i go shoot my shoot my shoot my energy
i roll my dice for you my b oh oh oh
shey you go follow me go
follow me go
follow me go
follow me go
abi make i turn police?
you know say you dey hold my peace of mind
shey you go follow me go
follow me go
follow me go
follow me go
can’t you see am on my knees
i no fit ever ever let you be ohhh
[verse 2 ~ lampex]
oh baby come make you light my cigar
if i dey high na you be my dealer
and for your heart girl i don turn winner
oh make you pose make i snap you picture
oh baby oh ohhh
i dey road on a daily oh ohhh
you be the reason dem dey envy me ohh ohh
enter the benz make i drive you go
make i drive you go ohh
[chorus]
girl as e be
me i go shoot my shoot my shoot my energy
i roll my dice for you my b oh oh oh
girl as e be
girl i go shoot my shoot my shoot my energy
i roll my dice for you my b woahhhh
shey you go follow me go
follow me go
follow me go
follow me go
abi make i turn police?!
you know say you dey hold my peace of mind
shey you go follow me go
follow me go
follow me go
follow me go
can’t you see i’m on my knees?!
i no fit ever ever let you be oh ohhh
ohhhhh
outro…
oracle..
…….
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pewie55 - messi magic
- lirik lagu cheval blanc - manoir musique
- lirik lagu bitză - balada cu feeling (skit)
- lirik lagu сд (king sd) - другая индустрия (different industry)
- lirik lagu takemearchie. & cano fuego - when worlds collide
- lirik lagu stan hubbs - joe and gina
- lirik lagu radio tapok, alex terrible - drowning pool - bodies (cover)
- lirik lagu lucy loone - everytime
- lirik lagu lize beekman - hier en nou
- lirik lagu nø_øne - lightbeam