lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu laceboi (nifti noel) - something hoogie

Loading...

aaaaaaaa aaaaaah

youknownow

who dey there
wey dey knock for my door
who wear white like light glowing
see splash light like wind blowing

who dey there
wetin you carry come for me
for me for me
aaaaaah

who dey there
wey dey knock for my door
who wear white like light glowing
see splash light like wind blowing

who dey there
wetin you carry come for me
for me
aaaah

something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogiе
something hoogie
something hoogiе
something hoogie
god sent an angel blessings supplus
home delivery i trade my last trust
open door, oxlade, come closer (kulosa)
thanks, appreciate, preciosa
play time, fun time, dance makossa
awilo longomba
otumba lamba
lambo lamba
mr lamba

new pharaoh, new egyptian
putin energy, new russian
orobo 10 kilo, orobo 10 billion kilo
tea or coffee, gimme 10 billion milo
something hoogie, beautiful problem
allah made it big, big moslem
do anything, no do pass sodom
add light to it, make it blossom
see alignment, perfect setting
something hoogie, dangote setting
testimony plenty, super stories
waited for this days, crazy memories
grateful, akanchawa, many glories
light direction like plant bending
made it to the harvest, happy ending

something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogie
something hoogie

something hoogie


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...