
lirik lagu kyzkid - killin man
melatonin overdose my eyes no fit dey close
i swear down no sleep this days and nights
spirit leave my body even when i dey awake
oh
my mind on fire body dey froze
this overthinking make man pose
shawty gimme weed call am rose
oooh fire dey my body
oooh see my goosebumps
oooh i don waste oooh
chorus
k!lli k!lli k!llin man k!llin man k!llin man
k!lli k!lli k!llin man k!llin man k!llin man
k!lli k!lli k!llin man k!llin man k!llin man
say i dey scared of this girl
she say nine ten meet me there
and if i dare no appear there
she go place me wanted o
k!lli me oh k!lli me oh oooh
verse 2
once in a once in a once in a while
she dey gimme love even tho she be sly
i’m messed up i’m missed up
she dey gimme peace and violence
all in one cup i cannot believe you lose my nuts
girlie be morgana of camelot oooh
oooh fire dey my body
oooh see my goosebumps
oooh i don waste oooh
chorus
k!lli k!lli k!llin man k!llin man k!llin man
k!lli k!lli k!llin man k!llin man k!llin man
k!lli k!lli k!llin man k!llin man k!llin man
say i dey scared of this girl
she say nine ten meet me there
and if i dare no appear there
she go place me wanted o
k!lli me k!lli me ooh
k!ll me oh
oh yeah yeah
kaybaby your paddy yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rodney chrome - bbl
- lirik lagu verzayce - reject2protect
- lirik lagu d3s1ph3r - make 0ut w me
- lirik lagu gus baldwin & the sketch - credit card
- lirik lagu porsche boy - nechaj ma ist
- lirik lagu ezpzmusic - good times
- lirik lagu luven (윤정환) - save me
- lirik lagu bulieme - kembalilah ke pelukanku
- lirik lagu bzhæ - arms (watch) (disguise mix)
- lirik lagu threex - dritë