lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kurdi klymax - maye

Loading...

infectious
yeah
kurdi klymax
freestyle whey dey confirm
omo jesu tun bo card o
you no fit tell me make i show you my way
cause i no get any way
na god dey hold me gbagbe
i nor fit lie sapa dey
enter lekki toll gate
i see big boys park their benz
i wish i was one of them
i low~key dey jealous them
dollar don enter 1 5 keh
i must to bomb 5 maye
my phone get fingerprint for back
and i must to change am today
nkechi tell me sey i bad
and she nor gree for me
she talk sеy i be broke ass n~gga
i must to bomb 5 maye
i nor dеy dull am again
i open grindr and skrill
na lesbian or na g~y
my own be sey make them pay
idme nor dey dey
but if e dey i put body
the money drop mash that benz
you nor fit find my address
antic~p~tion dey k!ll
wire me money for bills
my maye send me like 10 dollars
use am for chills
i carry big b for club
na me dem later dey rob
now i am back to square one
i don’t have no one to call
co co co co co
wahala say
who dey work
who dey come
gege
kurdi klymax
infectious
who dey come
gege
big boys we up in the club
i’m broke i steady dey ball
didn’t pay for the sh~t in my cup
mayowa samuel na my dawg
so i don’t even work anymore
and i don’t use cd i’m raw
mary jane kneel down on the floor
1 stop 1 stop
nor dey form
if money nor dey we go bust
if your house nor gree na your shop
i am so hungry i go chop
anything i see man atall
i like money like aporr
i’m sharp, and am not getting caught
i’m sharp, i’m not getting caught ah
dollar don enter 1 5 keh
i must to bomb 5 maye
my phone get fingerprint for back
i must to change am today
nkechi tell me sey i bad
but she nor gree for me
she talk sey i be broke ass n~gga
i must to bomb 5 maye
if you like no dey bomb
no dey bomb
no dey bomb
no dey bo bon bomb
if you like no dey bomb
no dey bomb
no dey bomb
if you like nor dey bomb
sapa go use you play
oh my god
if you like nor dey bomb
no dey bomb
nor dey bomb
no dey bo bon bomb
kurdi klymax
freestyle whey dey confirm
no dey bomb
say say say say
whala say
whala whala whala say
everybody know say i dey ball
247 i dey bomb
big boy big boys no dey stop
big boy big boys no dey stop
big boys on a low no time we dey bomb
kurdiklymax
freestyle whey dey confirm


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...