
lirik lagu kunlex isl - equal
kunlex
isl no stress
if you dey important you go know
as rich man pikin no no wetin god go for am
no dey talk say i no dey try
any hustle wey bring raba ni mo terama
for hustle line me i no dey shy
mm low key me i want the luxuries and buy expensive things
brotherman me i no go lie
i still want to send money to my parents
and check if them no go smile
because all the fingers are not equal
e no mean say me too o go see draw
mmm mmm oluwa ejor
poor man no dey knock seven doors
nah beg i dey beg dakun jor
open your way for me
nah beg i dey beg dakun jor
open your way for me
sinner turn to preacher
abi rita
kilo ri nta
mama cita
i be richard
dem dey dance to my gbedu
like sina petter
mm ahn ahn mmm mmm
i came from broken home
broke hood
for where we rise
we fight to get food
so bcos i no wan depress
zero competition no hustle to dey impress
you wish me bad nah you go regret
for wetin you do last time i never forget
keeping struggling for my success
no man can fit stop all my progress
as rich man pikin no no wetin god go for am
no dey talk say i no dey try
any hustle wey bring raba ni mo terama
for hustle line me i no dey shy
mm low key me i want the luxuries and buy expensive things
brotherman me i no go lie
i still want to send money to my parents
and check if them no go smile
because all the fingers are not equal
e no mean say me too o go see draw
mmm mmm oluwa ejor
poor man no dey knock seven doors
nah beg i dey beg dakun jor
open your way for me
nah beg i dey beg dakun jor
open your way for me
as i dey trrryyyy for my live
naso i dey strive to get my money
as my phone dey ring na mama dey call
my phone dey ring na kele dey call
if nothing no sup nah money go talk
idea no fit work for where money dey talk
i’ll be the richest man in my family
haahahaha
you no get money but you get i deal
your idea is useless man
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu assassins (rock) - waking up
- lirik lagu josh westover - we're out there somewhere
- lirik lagu heads we dance - my heart is set on you
- lirik lagu m. pokora - adrénaline
- lirik lagu ynkeumalice - stormed
- lirik lagu ramage inc - weakness
- lirik lagu cameron leahy - comedy's the only way
- lirik lagu oldpets - aqua
- lirik lagu martijn (deu) - rosen blühen nicht im winter
- lirik lagu made, kavo & brudi030 - streets callin