
lirik lagu kumi bora - the legacy
verse 1
started from nothing now check how we living
man dey grind daily but still got time for chilling
mama pray for me she know say i go make am one day
step out of your house my perfume dey stay back for two days
i always double hustle make sure say i ball
haters for sidelines dem just dey watch the ball
dem go talk but e no fit delay me
i dey move fast no force fit cage me
chorus
they talk they say wetin we do no hard
but they never see thе fire for yard
oya they say p~ssing easy makе chicken p~ss make we see
p~ssing no hard oya make chicken p~ss make we see
i don boss up now anam a pia utari
when i roll up in the city anam a pia utari
no more long talk now money dey hurry
if dem wan waste time anam a pia utari
papa great him wisdom don guide me
lion no dey born snake lion must born lion
verse 2
i be my papa pikin greatness in my vein
him don show me road now i’m paving my lane
many cold nights many days in the rain
but lion no dey fear storm we just break the chain
wisdom full ground i collect and i run
no be by chance i be my fathers son
dem wan test me oya make we see
anam a pia utari i dey move like g
bridge
i be nnwa obi i get royal blood
i dey stand out blood of a lion
dem no know
the sweat the tears the dreams we left behind
omo no be mouth we dey prove with action
if p~ssing easy make chicken p~ss make we see
chorus
i don boss up now anam a pia utari
when i roll up in the city anam a pia utari
no more long talk now money dey hurry
if dem wan waste time anam a pia utari
papa great him wisdom don guide me
lion no dey born snake lion must born lion
outro
ultimus romanorum
road rough but we still dey go
pressure dey but i never fold
gold no shine if e no see fire
now we dey glow stepping up higher
e no easy chicken for pee
chorus
i don boss up now anam a pia utari
when i roll up in the city anam a pia utari
no more long talk now money dey hurry
if dem wan waste time anam a pia utari
papa great him wisdom don guide me
lion no dey born snake lion must born lion
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu the revelations (trio) - it's you
- lirik lagu bradio - unmei e
- lirik lagu mediocrit - острая коса (sharp brаid)
- lirik lagu elibanss - you + me
- lirik lagu ryan oakes & wesghost - eyelids
- lirik lagu giorgos antoniou - δεν κάνω για ζημιές (den kano gia zimies)
- lirik lagu mayday (uk) - mr. make it happen
- lirik lagu thus spoke zarathustra - i can't save you
- lirik lagu jeune loup & vnce carter - untitled (2018)
- lirik lagu $incity$uicide - lost in time (i heard this song in a dream)