
lirik lagu kumi bora - oga carpenter
chorus
a knack na good knack
if the knacker and the knackee agree
say the knack wey them knack na good knack
and should be reknacked reknacked
oga carpenter
verse 1
baby make we talk induce
this your hinges don dey loose
no need to dey form
you know say the chemistry strong
your chair dey squeak no worry
make i carry my tool box come in a hurry
job well done everything legit
for this kind work na reverse tip go be the fit
pre chorus
baby no dulling i go work overtime till morning
hammer dеy strike wood ready for joining
energy dеy i dey ready for something
shop no dey close for nothing
your carpenter is ready for all things
chorus
a knack na good knack
if the knacker and the knackee agree
say the knack wey them knack na good knack
and should be reknacked reknacked
oga carpenter
verse 2
madam make we build this table and break am
no be rush work we go frame am
if e loose no wahala i go clamp am
hold the joints steady make i nail am
old school hammering no be nail gun
na premium knack i no be apprentice
anytime anywhere we dey elevate
no stress just flex na the only way
she say oga i like your ginger
i tell am no worry i be winner
if e too cold i go fix the window proper
settle down rain dey come make i roof am
pre chorus
baby no dulling i go work overtime till morning
hammer dey strike wood ready for joining
energy dey i dey ready for something
shop no dey close for nothing
your carpenter is ready for all things
chorus
a knack na good knack
if the nacker and the knackee agree
say the knack wey them knack na good knack
and should be reknacked reknacked
oga carpenter
bridge
oya pass me the toolkit
oh i forgot i came last night and took it
hurry up when you come we’ll polish it
then we go drill am again
drill am again
chorus
a knack na good knack
if the knacker and the knackee agree
say the nack wey them nack na good knack
and should be reknacked reknacked
oga carpenter
outro
no time we dey knack like pro
oga carpenter
shop no dey close
oga carpenter
wood nail and hammer
na wetin we dey talk about oh
make your mind no run out around oh
oga carpenter
we out
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu anne rats - allemaal kabaal
- lirik lagu the melrose quartet - good intentions
- lirik lagu autobus (banda) - tempestad
- lirik lagu a-tan-tawy - aktin childsh
- lirik lagu builtos - r1ght
- lirik lagu zeki arkun - öpücük
- lirik lagu lee ki chan - 아픈 희망 (painful hope)
- lirik lagu beable & bésame - reunion
- lirik lagu css content - у тебя дома (at your place)
- lirik lagu нуар (nuare) - осень придёт (autumn will come)