lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kumi bora - different way

Loading...

oooh oooo oooh oooo
oooh oooo oooh oooo

[verse 1]

dem say make you follow your heart
but my heart no sabi road
i don chop too many ls
trying to walk that line
sham comfort sweet
but e dey k!ll that climb
so i learned how to grind
just to own my time

i bin dey wait like every other man
now i dey waka with the rare ones
i choose the silence
just to say away from violence
i bin dey make the wrong decision
every time
so now i always choose the opposite choice
every time

i dey collect pressure wey dеy build diamond
because
the еasy way dey gather plenty demons
when you realize say nepa no go give light
na then you know say broke no dey feel right
[chorus]

everybody dey go the wide road
no no no
me i just dey go the side road
yeh yeh yeh
fear hold my chest
but my legs move anyway
sham comfort na cage
i dey always break away
wetin dem dey run from
na wetin i dey use run town

ooh i move in a different way
ooh can’t be like them no way

[verse 2]

god don bless everybody
na your choice to use am
anytime i jam wall
i go ask myself right
one percent go run or dem go fight
plenty people dey dodge fire
me i drive dodge inside slow
success no be luck na choice
being a man is a matter of choice
i no dey flex for the gram i build in peace
seen many hustler fall to the ground
as enemies dey plant for the feast
paradise dey above ground
but you need go inside ground to get there
i no dey starve the truth because i truly wanna eat

[chorus]

everybody dey go the wide road
no no no
me i just dey go the side road
yeh yeh yeh
fear hold my chest
but my legs move anyway
sham comfort na cage
i dey always break away
wetin dem dey run from
na wetin i dey use run town

ooh i move in a different way
ooh can’t be like them no way

[bridge]
if i dey feel too safe
i dey check myself
might be rolling back
might need that help
if fear too hold me i make am realize
pikin wey say him mama no go sleep
him too no go sleep
the cave wey you dey fear enter
na there your treasure dey hide

[outro]

99 walk one road
but i take the one unknown
my map no crowd just soul
na so the real ones grow
no fear


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...