lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kumi bora - badd babe

Loading...

let go oh oh
let go let go oh oh
mm hmm

verse 1
i was walking down the road one day
met this beautiful soul her name na wande
as i see her dey waka dey come my side
e be like say the sun dey rise with her smile
fresh like morning breeze
white eyes dey make my heart at ease
her lips pink like you know what
my gaze firm like you know what
she get man already
but thе way she dey look
dey makе me think say she dey judge the book

she start to dey call my phone real quick
dey laugh at my jokes even when e no sweet

i need a good day with this badd babe badly
but her man na core blocker

chorus
should i wait or make i go
she get man but she dey gimme green light oh
her eyes dey talk but her mouth no fit say
her heart dey beat
but she no wan cheat
wetin i go do
make i wait or make i let am go
make i go or make i let am wait
verse 2
i no be the type wey dey scatter person house
but e get something about this babe blouse
wey dey scatter the upstairs for my own house
she dey constantly run through my mind
i dey wonder if she no dey tire
the thoughts dey sweet but i know say i dey play with fire
it is okay to be friends generally speaking
but emeka tell me say her man na general

chai

i need a good day with this badd babe badly
but her man na core blocker

chorus

should i wait or make i go
she get man but she dey gimme green light oh
her eyes dey talk but her mouth no fit say
her heart dey beat
but she no wan cheat
wetin i go do
make i wait or make i let am go
make i go or make i let am wait
bridge

love no be by force love no be by rush
this love done be like tales by moonlight
if we go we go need come by daylight
i need a good day with this badd babe badly
but her man na core blocker

outro

eh eh eh oboy i no fit shout oh
this love tory don confuse me oh
body dey hot too much heat
eh eh eh but no be me soldier go beat

make i wait or make i let am go
make i go or make i let am wait


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...