lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ktr - a letter to the unknown

Loading...

[verse 1: rhiude fetty]
i dey carry love for my gees (no disguise)
stand by them when (they dark don rise)
i no the count (i just sacrifice)
but when i need small help(them turn their eye)
still i no change , kindness dey my skin
if u no see am na ur own sin
i would keep moving,my soul still clean
no appreciate,but me i dey win

[pre chorus]
omoo
friends don jakpa , relationship scatter (small support e don turn big e matter)
light up me cana, gimmi some ganja (life e no balance but make i no para)
nmmm
them laugh the mata
but..mò nì orì me ga
on focus…
jà lò ko ve rà
dreams getting bigger we flying higher

[chorus]
move away,far away
with ur bad energy no come my way
we…go burst ur lane ,we no really send you for here(2x)
[verse 2: kravin]
thunder fire your mother, fire your father, thunder also fire your brother
shebi you talk say you go dey there, anytime i need you but now you don dey talk another
shout out to the guys wey no really send me
anything i do dem go try to envy
moving all around acting like they friendly
but anyhow e be, we no really send thee

[verse 3: thimz]
my gee na, i call you my brother because i be think you go dey for me
when i needed support, where were you now?!
you go just dey, you go dey whine me
but i no send you anymore
i don’t need your support anymore
when i been dey need you na before
but now i no send you anymore

[pre chorus]
omoo
friends don jakpa , relationship scatter (small support e don turn big e matter)
light up me cana, gimmi some ganja (life e no balance but make i no para)
nmmm
them laugh the mata
but..mò nì orì me ga
on focus…
jà lò ko ve rà
dreams getting bigger we flying higher
[chorus]
move away,far away
with ur bad energy no come my way
we…go burst ur lane ,we no really send you for here(2x)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...