lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu krizboy_vibes - side talk

Loading...

(chorus)
wetin we do for dem
dey wan make i fall on death
but there doing no fit stop my set
and there mind no go touch ground seh

wetin we do for dem
dey wan make i fall on death
but there doing no fit stop my set
and there mind no go touch ground seh

(verse 1)
pressure no fit make me sweat
gbogbo l tí mo take, na step
tí mo wìn, mi ò le forget
ahn oluwa don clear my debt
ahn
wetin dem dey talk for there
buh na hustle dey calm my stress
oluwa don clear debt
uhn uhn
wetin dem dey talk for uhn uhn

(chorus)
wetin we do them
they wan make i fall on death
but there mind no go touch ground seh (uhn uhn)
and there doing no fit stop my set
ahn
wetin we do them
they wan make i fall on death
but there mind no go touch ground seh (uhn uhn)
and there doing no fit stop my set
(verse 2)
joy is coming anything fall on me
mummy ni nkan o gbo do shey omo mi
make i no do wetin go pain mummy
make i no do wetin go pain mummy

(chorus)
wetin we do for them
dey wan make i fall on death
but there doing no fit stop my set
and there mind no go touch ground seh
uhn

pressure no fit make me sweat
gbogbo l tí mo take, na step
tí mo wìn, mi ò le forget
ahn oluwa don clear my debt
ahn
wetin dem dey talk for there
buh na hustle dey calm my stress
oluwa don clear debt
gbo gbo l ti mo take na steps
uhn
wetin dem dey talk for there
(wetin dem dey talk for there, ahn wetin dem dey talk for )
wetin dem dey talk for
(wetin dem dey talk for )
wetin dem dey talk for uhn uhn
wetin dem dey talk for there
wetin dem dey talk for there


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...