lirik lagu krexx nv - tension
why my phone so idle
no single call
abi na devil’s device, or my file too corrupt?
maybe christ don come
carry my geez along
if my sins too heavy, why this elevator work?
but wait first!
na my mumci dey call
that means nothing spoil, not at all
the world no end, she for follow commot
a heart of gold, she accepts all my flaws
my life dey stupid
i learn from my mistakes before i hear
sometimes i’m stupid
i don’t pass judgement
i see for myself
my life dey stupid
i learn from my mistakes before i hear
sometimes i’m stupid
i don’t pass judgement
i see for myself
i’m so unmotivated
time and patience
two opposite flip~sides of a coin
my girl friend dey vex
attention shifted, the hustle’s different
life re~adjusted
money come, money go! lessons learnt
i too care for my own, and e wreck me well
rent don near, and my eyes don red
shame dey my face, but who i wan tell
i moved out late night, back to the trenches
island boy don dey squat with person
i ghost myself before dem turn me to topic
until i realize say i owe n0body
gees when dey hit me up, on god!
don dey busy, when i call
i no blame them, it’s all love
cos value na wetin you base am on
lost sheep, but the lord’s my shepherd
the hardship made me find
how special, i can be
and i go for the gold
my loses, keep me on a road
my strength comes from those who quit
i don’t give up easily
don’t say you believed in me
when music to you, was a fantasy
hmm!
when music to you was a fantasy
when music to you was a fantasy
problem
life
life sha
when music to you was a fantasy
you no fit tension me
i get my life to live
i get my priorities
so n0body to please
you no fit pressure me
the path i choose too slim
you love the likes and views
i rather be unseen
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sergei barracuda - můza
- lirik lagu returned to the earth - fall of the watcher
- lirik lagu max grimm - bis du mich liebst
- lirik lagu jessica baio - unsaid
- lirik lagu alenina - армагеддон (armageddon)
- lirik lagu different teep - mon pote et moi
- lirik lagu justiceai - power, blood, and lies
- lirik lagu half-decent at best - something for me
- lirik lagu lil man j & that mexican ot - whiskey for the wine (remix)
- lirik lagu enzocerobulto - mundialmente