lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu krexx nv - alive

Loading...

[intro]
oh oh oh oh
light up my spliff and i feel alive

[verse 1: krexx nv]
show me vampire when no dey fear light
dem no dey come my yard with e bad vibe
dem be dey try stop me but i dust am
omo any kind obstacle i jump
if you no dey show me love n~gga off mic
when i dey suffer some of una be dey cut five
dem be dey try score from offside
thank god say we dey chop life

[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
i wanna sing oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive

[verse 2: krexx nv]
i keep to myself
resilience gum my sh~ll
me i send n0body, blind folded i go use my senses
i swear you no fit jk me, rely on n0body
i talk my talk as e dey be na jah dey run run am for me
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
feel alive
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
feel alive

[verse 3: krexx nv]
n0body can catch up with the pace o
cos you know the time is pace o
no be me omo na jesu
omo na gods plans we stay

[bridge]
after the gbas gbos
pass
smoke
relax
float
laugh
jonez
i calm
(i calm)
after the gbas gbos
pass
smoke
relax
float
laugh
jonez
i calm
(i calm)
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my spliff and feel alive alive

[outro: krexx nv]
i had to search within
dive deep to discover me
i calm


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...