lirik lagu korede bello - bella
oh my darling
i wrote this song for you
this your body
e dey draw me like ogbono
bella o
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
sempe
dem go sempe
if you see my bella
sempe dem go sempe
you got to, you got to know
the way wey you fine
na im dey make me josoro
yеah yeah yeah
you got to, you got to know
the way wеy you fine
na im dey make me josoro
you give me ginger my baby
you want to k!ll somebody
you give me fever
and na you come still be my medicine
you give me ginger my baby
want to k!ll somebody
you give me fever
and na you come still be my medicine
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella fine pass cinderella
bella fine pass cinderella
sempe
dem go sempe
if you see my bella
sempe dem go sempe
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu og frizzz - night
- lirik lagu elai - ca doni?
- lirik lagu zeekayo - врать тебе (lie to you)
- lirik lagu 김예지 (kim yeji) - hold me tight
- lirik lagu vidres a la sang - emergiré
- lirik lagu an se kwon (안세권) - dream
- lirik lagu babyxsosa - facetime / texting
- lirik lagu ginger rogers - the continental
- lirik lagu danza rota - los navegantes
- lirik lagu ashbeck - 2bad