lirik lagu kokopee - 3toto
[intro]
it’s ko, it’s koko
allow
ay ay ay
ay ay ay ay ay
ay ay ay
ay ay ay ay ay
[pre~chorus]
where dem dey?
when i dey fight again?
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (‘gain ‘gain ‘gain)
where dem dey?
when i dey fight again? (ahn~ahn~ahn)
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (fake love again)
[chorus]
woto woto woto woto
giddem woto woto woto woto
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto (woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
[verse 1]
dem wan die for my matter (matter o)
dem wan to run my race
i nor dey look their face
no time for thеir dirty disgrace (hmm~uhmm~hmm)
dem wan die for my mattеr (matter)
dem wan to run my race (run my race)
i nor dey look their face
no time for their dirty disgrace (dirty disgrace)
[refrain]
thunder fire una tonight
e say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
thunder fire una tonight
i say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
[chorus]
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (matter o)
giddem woto woto woto woto (hundred ~~~)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto (hmm~uhmm~hmm)
[outro]
where dem dey?
ask dem “where dem dey?”
evidence dem dey
brother man face no dey
where dem dey?
when i been dey talk again
all them night and dey
hustle every daily, every night and day
yea~eh~eh~eh
[guitar break]
allow
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu maddie jay - an attempt at advice
- lirik lagu chc[кхк] - математика (mathematics)
- lirik lagu walking soccer - northeast regret
- lirik lagu thampl9 - xtc
- lirik lagu judge nothing - junkpile
- lirik lagu max nightingale - red alert
- lirik lagu noe1! - marley
- lirik lagu palevo! - шаровары вячеслава (vyacheslav's bloomers)
- lirik lagu t99 - way too high
- lirik lagu money kidd - perfume