
lirik lagu kokoma - demigod
oh teresa
put your hands on my body
and take me to calvary
i know say my sin e fit plenty
and e fit no bother me
e dey burst e head oh
i no go fit wait experiment oh
put it down on me oh
your mummy e no go know
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikеbe oh
ikebe oh
problеm wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
asap say asampetepete
you’re body brekete
i know say e no go dey kpekelemesi
so e no fit to bother me
i stand attention
na the only thing
she been wun do dirty
my teresa wey body
e too s~xy
come to my yard
all the boys dem’ma ready
my shima whine
all the men demma crazy
dem no contain it
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu perfecta - xiyo, fernandezz, yeyo (mx) & doony graff
- lirik lagu not enough for ya - atkins (aus)
- lirik lagu fuh me like that - kalan.frfr
- lirik lagu eyes open wide - sam day, ovrdse & hatim (pak)
- lirik lagu запомни (remember) - mvpboysss
- lirik lagu ozempic - hov1
- lirik lagu echenique 2 - los meconios
- lirik lagu ark of the covenant - the beths
- lirik lagu known best - acetate (uk)
- lirik lagu nada para mí (ep) - benzú (banda)