lirik lagu kojo blak - abena
[intro]
[?]
[verse 1]
abeni
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
abena
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
[pre~chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[verse 2]
search every junction
i cross a thousand miles
walk from tema to umuahia
darling, no tear my flesh apart
and e get thousand ways to dey k!ll a cat
emotions you dey take play jazz
things you dey do wey dey wound my heart
[pre~chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[outro]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu .0sman - oddaj mi ziomów
- lirik lagu billy joel - no man's land(live at boston garden boston ma september 1993)
- lirik lagu dakvdsito - entuiris
- lirik lagu akzrael - une vie d’nerd
- lirik lagu marília mendonça - right here waiting (cover)
- lirik lagu charlotte cardin - i came here to leave you
- lirik lagu řezník - už ani nevim...
- lirik lagu edwards hand - characters number one
- lirik lagu brooklyn - love
- lirik lagu rdg woxkk - sorry:(