lirik lagu kojami - jecinta
hyconique beatz
because of you i go fight kung fu
baby all for you
put you in a lambo to
anything you want i go buy for you
see other girls wanna come close
because of you i just dey compose
baby you know you give me overdose
because of you am over those girls
ye because you tune me like antenna
bad girl slim waste ballerina
when you wanna come to the arena
come sing on my umm acapella
and i know you you want the special loving (you want a special love)
i go give you everything you wanting
jecinta do me matter
omalicha what the matter
obaby make i call you later
for your love i go wire aza
cause your body girl nah pain k!ller (ye ye)
sweet i go need jedi nah
blow me like pami na
girl your love i go need rehearsal
jecinta sweet like chocolate
girl i dey feel your figure eight
your figure eight fit confuse person ye
make a man go craze
jecinta sweet like chocolate
girl i dey feel your figure eight
your figure eight fit confuse person ye
make a man go craze
i no be guy wey dey calculate
am gonna fight for your love omalicha pls don’t be late (pls don’t be late o nana)
am gonna do for you wetin other guys can’t do
give me special loving baby (and i go give my own to)
baby girl you are my desire
omalicha wa gbe orimi saya
baby oya sare wagba
and i go give you special loving
baby girl you are my desire
omalicha wa gbe orimi saya
baby oya sare wagba
and i go give you special loving
jecinta do me matter
omalicha what the matter
obaby make i call you later
for your love i go wire aza
cause your body girl nah pain k!ller
sweet i go need jedi nah
blow me like pami na
girl your love i go need rehearsal
jecinta sweet like chocolate (chocolate)
girl i dey feel your figure eight (figure 8)
your figure eight fit confuse person ye
make a man go craze (make a man go craze)
jecinta sweet like chocolate (chocolate)
girl i dey feel your figure eight (figure 8)
your figure eight fit confuse person ye
make a man go craze (make a man go craze
ye ha omotimofefe
ye ha omotimofefe
girl i go be your umbrella when rain dey fall
and if you worst pass this girl nah you i wan dey call
kojamilaaya
fear no body
fear god
jawon laya
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 49 winchester - why else would i call you?
- lirik lagu newzy - невысокомерен (not arrogant)
- lirik lagu jay racks - broken
- lirik lagu fendiglock - помощь (help)
- lirik lagu lil pump - mad*
- lirik lagu 達明一派 (tat ming pair) - 填充 (tin4 cung1) (live at hong kong coliseum 2017)
- lirik lagu owen adamcik - zooey deschanel
- lirik lagu lil panda (apandah) - haters / fans
- lirik lagu ney matogrosso - a gaivota
- lirik lagu davey suicide - i need you