lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ko-jo cue - f176

Loading...

f176
weekdays ɔbiara ni fie
weekends sef be the same
g line be where i base
kick it with sweety and k
angwamoo kosua for plate
watch friends till late night
poppy come scattay pae
came from a household
where everyone, shared clothes
here, dem dey label things
so say, everyone knows
this mine, don’t touch
i swear guy i conf pass
can’t find my compass
wrong answer, wrong class
f176
real ones go fit relate
school dey the top norr
so how man go fit be late
ogs be kurupt, caddy then scorpion
mummy say den be bad vibes
bone am, she nor nor
f176
lie say i give herty d~ck
prince say she be yawa girl
month later, dating sis
boys shaun dey talk now
act like i don’t know my guy
he fear say ago tell her truth
i fear say he go know i lie
f176
14, when poppy came
figure e go be good times
wrong answer, all be shame
it hits me, i hate him
complicate our history
small thing he dey diss me
sɛɛ life no be disney
f176
tears stain my window pane
dying alone, in my room
over here e just be pain
mummy comes when i’m asleep
don’t see her before she leaves
she can’t see, my heart bleed
family is what man needs
f176
sitting out on the wall again
passersby all know my name
they don’t know that i hate myself
write raps to cure myself
bola say e be wack as h~ll
overtime e go fit be
thank god i believed him
f176
e be mags dey fill my sp~ce
xxl, source, vibe and things
under bed p~rn magazines
when i’m bored grab vaseline
jehovah witness adey dodge
m~st~rbate den hide my face
still feeling like say god dey watch
f176
questions i no fit shake
wonder what god is like when i pray
wonder which of the gods she is
i read the bible like everyday
lost boy i won find my way
wofa go cheat, dem catch am again
when i grow, might do the same
the stories deɛ they write themselves
no one here but me & books
had a whole house to myself
no one to share my food
no one to share my bed
suicide all in my head
felt better in a single room
sleeping on mats with everybody else
f176


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...