![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu kizz daniel - padi
[intro]
no one
no one
runtinz badder producer
goddamit
[verse 1]
see i follow my padi to greet you
and na so i begin to dey free with you
if my padi commot i go chill with you
’cause all my feelings agree with you
i for like to borrow a kiss
make baba god no make padi notice
see na my padi i know he dey cheat you
girl am ready to talk am for front
[chorus]
abeg oh ooh ooh ooh padi woo
abeg oh ooh ooh ooh padi woo
mama warn me i know ooh ooh
wetin worry me i no know
papa warn me i know ooh ooh
wetin worry me i no know
[verse 2]
omalicha biko follow your heart
and you can follow me chat
i go save your number as mariam so padi no go fit know
wa
e fit be like i toast you
but tomorrow i fit bone
e no mean say i no love you
na for say padi dey date
[chorus]
abeg oh ooh ooh ooh padi woo
abeg oh ooh ooh ooh padi woo
mama warn me i know oo oo
wetin worry me i no know
papa warn me i know oo oo
wetin worry me i no know
[verse 3]
oh yea am ready
we can go to ghana for the wedding
i get padi for ghana wey know you
so inlaw things are ready
before the matter go long
and before the tailour go start to dey come
show me your backside show me your front
so i fit to know wetin go k!ll me o
aaaalooo o
story wey dey touch
again
aaaalooo o
i say story wey dey touch
[chorus]
abeg oh ooh ooh ooh padi woo
abeg oh ooh ooh ooh padi woo
mama warn me i know ooh ooh
wetin worry me i no know
papa warn me i know oo oo
wetin worry me i no know
[outro]
abeg ooh padi woo
abeg o oo oo oo padi woo
mama warn me i know ooh ooh
papa warn me i know ooh ooh
me i know ooh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu にしな (nishina) - 透明な黒と鉄分のある赤
- lirik lagu el último vecino - mi chulo cover la zowi ft lorena b
- lirik lagu magic air - listen up
- lirik lagu the beautiful south - from under the covers (live)
- lirik lagu tomythekid, pa1n - jet 7 - secteur nfp
- lirik lagu ice-t - breaking & entering (rap)
- lirik lagu teddy (vnm) - anh không muốn làm em buồn
- lirik lagu stormalong - burning low
- lirik lagu silvio rm - cuando te des cuenta
- lirik lagu paola effe - cos'è che non va