lirik lagu kizz daniel - no do
[verse 1]
see this life me i no like trouble oh
one man’s thing is another man struggle oh
money no dey today, money go dey tomorrow
feel good it’s a happy day
[chorus]
oh no
peperipe peperipepe
oh yeah, oh yeah yeah
no go dey do p-ss yourself
no go dey do p-ss yourself
peperipe peperipepe
no go dey do p-ss yourself
[verse 2]
you no get money, you wan do lau lau
trouble dey sleep yanga go wake am
no do today forget tomorrow
feel good it’s a happy day
[chorus]
peperipe peperipepe
no go dey do p-ss yourself
no go dey do p-ss yourself
peperipe peperipepe.. aww
no go dey do p-ss yourself
peperipe peperipepe (pepe pepe)
no go dey do p-ss yourself
no go dey do no no
peperipe peperipepe
no go dey do p-ss yourself
[verse 3]
forget say you make am
me self go make am too
i no come to chop banku
aimo asiko loun damu eda o
eda seun rere tie a dara o
[chorus]
peperipe peperipepe (pepe ripeperi pepe)
no go dey do p-ss yourself
no go dey do wetin no concern you
peperipe peperipepe
no go dey do p-ss yourself
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu music of the internet - quadrant 14
- lirik lagu дима бамберг (dima bamberg) - 100 bars (ginex diss)
- lirik lagu moenia - una hora más
- lirik lagu the boyz (korea) - 시간이 안 지나가 (walkin' in time)
- lirik lagu 3gandeboy - её ломает (she breaks down)
- lirik lagu malvin - fbf
- lirik lagu daniel romano - what's to become of the meaning of love
- lirik lagu steve ronsen - days (harriette’s song)
- lirik lagu vesper wood - carson
- lirik lagu peepsnation - main attraction