lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kizz daniel – jombo

Loading...

[verse 1]
amaka ngbo oh, that am sorry oh
ineye dike lobi, ogini what happen oh
as i see your s~xy face and your bigi belle
girl i have to change my ways certainly yeah
me myself i dey pray for my daily bread
ah amaka you carry belle for me oh
me myself i dey pray for my daily bread
ololufe i no wan run, but then

[chorus]
your father is violent, o’le mi dele oh
jumbo, jumbo, jombo
we’ll be fine daddy oh
your mother is black belt, she sabi karate oh
jumbo, jumbo, jombo
abeg no vex for me oh
your father is violent, o’lе mi dele oh
jumbo, jumbo, jombo
we’ll bе fine mami oh
your mother is black belt, she sabi karate oh
jumbo, jumbo, jumbo
i no dey soak no more

[verse 2]
amaka you know oh oh, pe omo yoruba le mi oh
if your papa no want us to marry
jowo má ló yo oyún mi oh
girl am down for you no forget
the love wey i get e for you omo no go compare (no oh)
me myself i dey pray for my daily bread
we may be broke up as long as you love me girl i dey here
me myself i dey pray for my daily bread (girl i dey here)
ololufe i no wan run, but then
[chorus]
your father is violent, o’le mi dele oh
jumbo jumbo jombo
we’ll be fine daddy oh
your mother is black but she sabi karate oh
jumbo, jumbo, jombo
abeg no vex for me oh
your father is violent, o’le mi dele oh
jumbo, jumbo, jombo
we’ll be fine mami oh (we’ll be fine)
your mother is black but she sabi karate oh
jumbo, jumbo, jumbo
i no dey soak no more


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...