lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kirzmuzik - jam it

Loading...

verese 1
respect to the djs wey dey jam me song
them ah jam it pon the club
inner the carnival
all around the world
yeah eh
say me i’ve been so many places, places
and me seen so many faces, faces
see the love dem ah show me. ah
say them a jam this one

chorus
say where me london girls dem
[where my london girls den.]
where me nigerian girl dem
[where me nigerian girl dem]
where me canadian girl dem
and my american girl dem
say wherе dem girl dem
respеct the djs wey dey put me pon selecta [selecta]
and the girls wey dey dance me pon the center [pon the center]
them ah love this instrumental. [mental]
say e ah make them dey mental
where dem london girls dem. ah ah
say where my asian girl dem. ah ah
where me caribbean girl dem. ah ah
and my lasgidi girl dem. ah ah ah
say where dem girl dem
respect the djs wey dey put me pon selecta
and the girls wey dey dance me pon the center
them ah love this instrumental. ah
say e ah make them dey mental. [mental, mental]
verse 2
say me ah bob like marley. like marley
say me ah lucky like dube. like dube
me legendry like the boy kirz. like kirz
yah girl. [kirz pon the sing, girl]
respect to mi fans dem all
for all them support for me song dem
oh wo wo woh
respect to rastafari. for the grace that he give me

chorus:
say where me london girls dem
(where my london girls den.)
where me nigerian girl dem
[where me nigerian girl dem]
where me canadian girl dem
and my american girl dem
say where dem girl dem
respect the djs wey dey put me pon selecta [selecta]
and the girls wey dey dance me pon the center [pon the center]
them ah love this instrumental. [mental]
say e mah make them dey mental
where dem london girls dem. ah ah
say where my asian girl dem. ah ah
where me caribbean girl dem. ah ah
and my lasgidi girl dem. ah ah ah
say where dem girl dem
respect the djs wey dey put me pon selecta
and the girls wey dey dance me pon the center
them ah love this instrumental. ah
say e ah make them dey mental. [mental]
hook/outro:
respect to the djs wey the jam me song
them ah jam it pon the club
inner the carnival all around the world
yeah eh
say me i’ve been so many places, places
and me seen so many faces, faces
see the love dem ah show me. ah
say them a jam this one
mhnnn
say make yah jam it. say make yah jam it. ah
say make yah jam it
say make yah jam it. ah
say make yah jam it. say make yah jam it
oh lord
say make yah jam it
say make yah jam it


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...