lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kingzon - faaji

Loading...

intro:
first thing is first
after invest go flex
getting money no stress
ye ye ye
awon boys sha gbadun
awon boys like faaji
we dey ball like alhaji

pre chorus:
i’m the life of the party
awon boys won like to faaji
im the life of the party
komo sha ma jubadi

chorus:
i’m the life of the party
awon boys won ma faaji
i’m the life of the party
she be calling me zaddy
i’m the life of the party
getting money that one certain
i’m the life of the party
no fumble no collect igbaju
verse:
no go collect igbaju
ibi ti awon boys ti shashe
awon boys seff ti daju
dey just wan chop the fruit of their agun

they want to put us in handcuffs
igo loju omo odaran
wo igo soju seff won da mo
șeni won le won ba mo
plenty money wey give me erection
when the men come dey chill for the section
you come dey ask too many question
onome wan gimme hypertension
oluwa lo șe olu dande
surplus dey no dey manage
steady supply dem the anthem
this one is for dem mandem

pre chorus:
i’m the life of the party
awon boys won like to faaji
im the life of the party
komo sha ma jubadi

chorus:
i’m the life of the party
awon boys won ma faaji
i’m the life of the party
she be calling me zaddy
i’m the life of the party
getting money that one certain
i’m the life of the party
no fumble no collect igbaju
bridge:
ye ye ye
do me one favor
make my life dey gracious
make my life get flavor
you know you mana savior
do me one favor

outro:
i’m the life of the party
i love it i’ll do this till thirty
i’m the life of the party
giving them soft gbedu gbedu from the starting
they go do titikati


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...