lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu king omo eqo - i be king

Loading...

awe o awe o awe o
awe o awe o awe o
awe o awe o awe o

dem go look you so tey
dem go say shey na you be this
shebi na god
when i look at my life sometimes
i dey ask shey na me be this shebi na god
if you know the story of my life you go know say oluwa is involved
that’s why i dey do many things
wey dem say me no go fit to do and now i’m bawling
call me king omo eqo
rose wey grow on top of rock
shey you don see person
wey be n0body wey come be somebody
shey don see person wey start from the bottom and get to the top
the stone wey the builders reject na im be the head stone of the corner now o
dem go wan show you say
dem be something
and dem go wan show you say you be nothing
before dem dull me i wake up speak up
cos i know who i be (who i be)
everything i do i do it big
no be jazz na oluwa be the key
been a long journey coming from the ghetto but dey don know
can’t stop me oh no o
if anybody ask you say na wetin you be
make you tell dem you be king
if anybody tell you say na wetin you be make you tell dem you be king
awe o awe o awe o tell dem you be king
awe o awe o awe o tell dem you be king
awe o awe o awe o tell dem you be king
awe o awe o awe o tell dem you be king

n0body wey you ask wey no go get
one story or the other to talk
everybody get im ups and downs
and the thouhs and roughs and the rise and falls
anything wey you dey face make you dey try not to forget to dey always hold your head up
make you never let n0body or nothing put you down o
me never see wetin you no fit to achieve o oooh
wetin you need na god
courage discipline and dedication
but make you know say dem go hate you ehn!
discriminate against you
ehn!
criticize and betray you
relegate and embarrass you
ehn!
but dem no go fit to down you
ehn!
only if you know say you be
king!
that’s who i be! that’s what i’m always
gonna be
show dem show show dem show dem
show dem you be
tell dem tell dem tell dem
make you tell dem you be

show dem show show dem show dem
show dem you be
tell dem tell dem tell dem
make you tell dem you be king!!!

if anybody ask you say na wetin you be
make you tell dem you be king
if anybody tell you say na wetin you be make you tell dem you be king
awe o awe o awe o aweo
tell dem you be king
awe o awe o awe o awe o
tell dem you be king
awe o awe o awe o awe o
tell dem you be king
awe o awe o awe o awe o
tell dem you be king

omo eqo

no be me na god!! no be na god o!!!
everything i do i do it big
no be jazz na oluwa be the key
been a long journey coming from the ghetto but dey don know
can’t stop me oh no

gbera nle o di de o omo akin
omo alaye omo ekun dayo
o ni reyin
oke oke iwaju iwaju ni o ma lo
lola eledua kini kan o ma ni se o
ire!!!!!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...