lirik lagu khaleedthefirst - top boy remix
top boy remix lyrics
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
me and money for life
you no fit put asunder
fit put asundеr (eh)
number one top boy
that’s a remindеr
that’s a reminder (eh)
i gat my dark shades on
i no send any bagger
bagger (uhm your father)
uhm~uhm~uhm, (your father)
eh eh eh (your father)
king of them khlans
i no send, anybody
i no dey worry
as long it’s, not for me
(awon temi wanbi)
(awon temi wanbi)
dey wan know how i dey, (i dey)
dey wan know wetin you dey pay,(dey pay)
una never hear the case, (no)
una never reach the base, (base oh oh)
they go like replicate
wetin i dey run for my yango (odumodublvck)
i dey feed am with my sample
original pattern
i dey go hard on my hustle
anybody wey go ?
they go like replicate
wetin i dey talk for my yango
they no fit to comprehend
i spoke it in my parable
permit me to dabble
in my capping i am capable
yea incredible!!!
pikin we dey f~ck up e do chop knock
anything i talk them say na top notch
alubarika i get e full cup
f~ck up no dey last
i need to get up on my feet
(and) fill up every cup i want to sip from
sapa no dey bother me a big boss
1990 ~ something came in this war
since when i was one i was
i was testing from the top top
i dey put am in a drop top
so she fit raise her hand and praise god
blow ?
cocaine in my tub i’m not sure ?
ah odumodublvck
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can test me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu raja kumari - change your life
- lirik lagu nicholas fraser - why are you always lying video edit
- lirik lagu grupo extra - enamorarme yo
- lirik lagu rose nascimento - vídeo game
- lirik lagu skute bobo & young leosia - wyspa nadziei
- lirik lagu ayo tsuki - 3am freestyle
- lirik lagu summer cake (썸머케익) - 사람들 앞에선 안돼 (not in public)
- lirik lagu j-hall (rapper) - dream girl
- lirik lagu ami andersen - o worship the king (feat. jason andersen)
- lirik lagu grip da bodyrocka - throw it bac