lirik lagu kev-frikky - vibe chase
[intro]
they call me kev~frikky
flames boy the bad producer
k records
[chorus]
i’ve been working for a full place
people cashing out in the world
they wan sabi me for america
abi i dey chase money
if you chase money e no be the money fault
oya tell me what you want for nothing
i’m going on a vibe chase make you tell me
wetin go happen if someone already die
no one can die , no one can die
oya tell us wetin go happen
if you work you go see plenty plenty cash money
oya tell me
i’m going for a vibe chase
oya tell me the vibe chase
plenty money i see in my eyes
many money wey my eyes don see
[verse 1]
when i see myself in the mirror
am i the boy in the mirror
oya tell us wetin go happen for the mirror
i have my own thing
if i have my own thing
it does not mean you can steal it
it does not mean you can take it
wetin dey for your mind i go break am
wetin stick to your mind i go deflate am
oya tell me
wetin i go do no fit stop dem
wetin all of dem dey do no fit stop me
oya
wetin dem dey do no fit stop me
i go do something to dem wey dem no like
oya
[chorus]
i’m going on a vibe chase
i’m going on a vibe chase
i’m going in a vibe chase plenty money wey my eyes don see
i’m going on a vibe chase
i’m chasing for the money
i have the right to chase for the money
[verse 2]
mami water
sweetie sugar
powder milk don finish
oya wetin go happen for the things
i no like wetin go happen for the things
oya tell me what you want baby
she feels it if i touch her
i feel it when she touch me
oya i will give you everything you want
[chorus]
i’m going on a vibe chase
i’m going on a vibe chase
plenty money wey my eyes don see
i’m going on a serious vibe chase
plenty money wey my eyes don see
many money wey my eyes don see
every money wey my eyes don see
[outro]
i’m going on a vibe chase
flames boy the bad producer
ah ah
one for you
k records
they call me kev~frikky
plenty wey my don see
i’m going on a vibe chase
k records
badmus
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ruin79 - ghosts in the graveyard
- lirik lagu thomas sanders - the first noel
- lirik lagu saywecanfly - diamonds
- lirik lagu teejayx6 - case closed
- lirik lagu uncleflexxx - gimme
- lirik lagu dedface - вероника (veronica)
- lirik lagu sabir dk - toxic me
- lirik lagu o silva - if you ask me
- lirik lagu slidingg - psycho
- lirik lagu alice in black - the death of your innocent heart