
lirik lagu keelexx - shoot to the stars
yeah , yeah, yeah
yeah yeah
badman keelexx originally known
no faking sh~t
ca ca ca cap ohh
really if you shoot to the stars
you might land on one
life eh is a race so steady i dey run marathon
i deyy run marathon…
make you no go say you wan dey do plenty things you dey talk
you just talk talk talk
me i no go do like say i remember wetin been sup
no go remember wetin sup ohh
who do tackle on you
sharp shooter
shot pon you
stack dem in bundle
my money taller than shatta bundle
eeeeh i can’t leave
can’t believe my gee
you would split it in a minute
why you likе switching in a minute
innit?
yeah
i know my outfit looking way so lit
your body bamboo size
pеrhaps you could ah start on that
she say she wan sleep over tonight
baby shu shu you shouldn’t do that
bad shawty don’t you do that
man dem ah know me
mi crusader
owo fit to make we go fight each other
really if you shoot to the stars
you might land on the moon
land on the moon
life eh is a race so steady i dey run marathon
i deyy run marathon…
make you no go say you wan dey do plenty things you dey talk
you just talk talk talk
me i no go do like say i remember wetin sup
no go remember wetin sup ohh
eyes e don see something
maka chukwu make dem free me
dem go feel it
the gbedu for the soul
dem go feel it
feel am
pass the one bottle of shayo
me and you sef don try ohh
we go soon survive oh
rasman we are sons and daughters of zion
raise your wings and fly oh
the sky is just a stepping stone
you sef suppose don know
see the road you follow
pass the one bottle of shayo
make we manya manya
manya manya
really if you shoot to the stars
you might land on one
land on the moon
life eh is a race so steady i dey run marathon
i deyy run marathon…
make you no go say you wan dey do plenty things you dey talk
you just talk talk talk
me i no go do like say i remember wetin sup
no remember wetin sup ohh
courage is something you gotta acquire
every soldier gotta be brave
while you aim for your dreams
you gotta wake up from your sleep
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu сдохмодным (died fashionably) - оргазм (orgasm)
- lirik lagu aki (jpn edm) - teramix explore
- lirik lagu palomo - a traves del telefono
- lirik lagu bendixon (band) - please help me tonight
- lirik lagu boolymon - psych ward
- lirik lagu caleb and kelsey - isn't god good
- lirik lagu fouki - léa
- lirik lagu copidor - зелёная вагина
- lirik lagu feo night - erdgeschoss 2
- lirik lagu internetkidd - uziwork