lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kaz - konji

Loading...

intro call convo:
bunmzy: h~llo,h~llo,h~llo kaz… how far na
kaz: omo, h~llo guy how far na, omo this babe dull me again o, after i don drink kolaqalagbo and mokole… omo 600 years for this girl o

chorus:
hey
she dey do her body one kain
odeti gba level sara all night (all night!)
baby yii jeka wa alright
cos odakpe oko mi tiwa online (online!)

hook:
e be like say na kanji (konji) x4

verse:
im sniping and piping, you go think say i be wesley
wo idi rabata, wo boye fe bi wembley
tiba gba e mu, you go think say na wrestling
i just wan cum dey go so no stress meeee
eni wa ifa lon wofo
if it ain’t bout money jor kofo
you no dey pop p~ssy jor koshi
timo sha sk ati rochi
bami bor designer kuro ni furomi
kode bami fi awon la k~mo mi
i don dey sight all the signal wey you dey give, so no come here dey form v for me
shout out si awon internet warriors tor shara giri
awon omo shakushaku shaka shiki
awon toma kpo werey mo gbogbo e, oma bale last toba sope ola gidi
she just dey bussdown like thotiana
miley montana bi aunty hanna
jeka sare gba match ni corner
one corner movement like omo ghana
ye omo wobe, omo wobe
sho ma won bball sh0m~ kobe (rip)
jeki oju facedown kidi wohke
i no wan soapy, i just want your body
chorus:
she dey do her body one kain
odeti gba level sara all night (all night!)
baby yii jeka wa alright
cos odakpe oko mi tiwa online (online!)

hook:
e be like say na konji (konji) x4

breeze never blow na konji
rain never fall na konji
weather never dull na konji
konji na b~st~rd, konji heyy
konji , konji heyy
pastor sef dey catch konji
alfa sef get kanji
man say konji, heyyy
konji, konji
everybody know say konji
even if you no get konji, make i see you talk say konji
konji

outro: ~highness and konji ramblings~


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...