lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kay study - die young

Loading...

intro
mmm
mmm
mmm
mmm
mmm mm mm mm mm
mmm mm mm mm mm
mmm mm mm mm mm
mmm mm mm mm mm

verse 1
weytin i do wey you bore me so?
everyday yawa, you no dey show
when i dey broke, n0body dey
now man drop you wan cry for my name
i suffer small, e no dey your eye
now you dey post like say we tight
no be today, i see the sign
fake love full ground ah for dey my lane o

pre~chorus
i no go lie this life no be easy i say
never trust everything they say
they’re gonna leave you behind
the next day they’re gonna pretend like they care
i no go lie this life no be easy i say
never trust everything they say
they’re gonna leave you behind
the next day they’re gonna pretend like they care
chorus
if i die young young
limme make i rest in peace rest in peace
n0body should come tell me say
that they loved me so much
‘cause i know you
‘cause i know you hated when i was around
you hated when i was around

verse 2 (by ny milly)
no fake love when i’m gone
don’t faking love me
when you never show me love
when i was living hard life yeah oh
nipa nnyɛ nipa nnyɛ
otan meni na ohunosɛ mennka atseasefoc ho
na okyerɛ me odo wc me’ekyi (oh)
na ɛyɛ me ehi (eh)
if i no dey again just find your way
cfrɛme kojo besia meye na amona eh
keep giving me names na okyerɛ hate
no fam again
e be life yeah (life)
sɛ me wu ah na me kc o
mennhia wo dc o
wo dc wo dc o
chorus
if i die young young
limme make i rest in peace rest in peace
n0body should come tell me say
that they loved me so much
‘cause i know you
‘cause i know you hated when i was around
you hated when i was around

pre~chorus
i no go lie this life no be easy i say (no be easy i say)
never trust everything they say (everything they say e)
they’re gonna leave you behind
the next day they’re gonna pretend like they care (they care)
i no go lie this life no be easy i say (no be easy i say)
never trust everything they say (everything they say e)
they’re gonna leave you behind (yeah e)
the next day they’re gonna pretend like they care (yeah eh eh eh)

chorus
if i die young young (young)
limme make i rest in peace rest in peace
n0body should come tell me say (tell me say eh eh)
that they loved me so much (so much)
‘cause i know you (’cause i know you)
‘cause i know you hated when i was around (’cause i know you hated when i was around)
you hated when i was around (when i was around)
(round anh anh anh)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...