lirik lagu kaestyle - blessings
[intro: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
[verse 1: kaestyle]
bookie boy e don price property for the island
finally i’m moving out the zanga
anything i touch e come dey sound hands
oh
i remember when i no dey kpolowo the cheese for my mama
now i put the barney on designer
cos when oluwa bless you e be final
[chorus: kaestyle]
aya ya yai!
i no fit shout
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no!
aya ya yai!
i no fit shout no
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no
[post~chorus: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh!
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh!
[verse 2: omah lay]
say na me wey hold the map
so them follow me without torch light o
talk talk is cheap for the mouth
dem mama dem papa hold light o
anybody wey get e problem
come follow me cross the border
anyhow e big i go solve them
i’m a bad boy from porta
so i want all the fake people them to die
i no go follow them sympathize
pocket is big hundred e alert
god is real i can testify
[chorus: kaestyle]
aya ya yai!
i no fit shout
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no!
aya ya yai!
i no fit shout no
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no
[post~chorus: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sitcom - answer
- lirik lagu tem1on - томас шелби
- lirik lagu enter shikari - live outside (solo electric - live from the woods)
- lirik lagu danish - backup (double)
- lirik lagu bluee - under
- lirik lagu hannah blaylock - crave
- lirik lagu king iso - naa
- lirik lagu sevinc cavadova - asılılıq
- lirik lagu nyasia - taking back
- lirik lagu unlike pluto - as they bloom