lirik lagu kaehip - quesera
it′s mr godwyn’d producer
you say what
yeye
que sera sera
whatever will be will be
that′s why i no go k!ll myself
i go do the one wey i sabi
since everyone got a price
why is my own so hard to pay
even though you don’t deserve a little but
i dey give my best to you
dem say time na money
but money no be time
i enjoy wasting the time with you
but you call it a wasted time
so many lines i dey cross to you
if it gets to your turn it’s a risk
yea
i think i′ve had enough
enough to get me drunk
that′s why i gotta put me first, (put me first)
put me first before someone else (someone else)
i no want no regrets
that’s why i gotta love myself
that′s why i gotta put me first (put me first)
put me first before someone else (someone else)
cause i no go fit for distress
that’s why i gotta love myself
me i wan love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan love myself, love myself
yea yea
me i wan dey love myself
love myself
love myself, love myself
me i wan dey love myself
i know it′s good to be good of cause
why you wannna come nail me for cross
watin man dey do man wey him no want
make another man do am of course
why you wanna tell me sh~t, no no
bl~~dy hypocrites for my eyes, comot
why you wanna make me frown
when i make you smile
when i make you laugh
shebi all of my kindness
is being taken for weakness
you say i be your person
but you dey trade me to someone else
you suppose be my witness
we should be wining together
but now you don dey hate on me
say why you come dey hate on me
that’s why i gotta put me first, (put me first)
put me first before someone else (someone else)
i no want no regrets
that′s why i gotta love myself
that’s why i gotta put me first (put me first)
put me first before someone else (someone else)
cause i no go fit for distress
that’s why i gotta love myself
me i wan love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan love myself, love myself
yea yeah
me i wan dey love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan dey love myself
me i wan love myself
love myself
love myself, love myself
me i wan dey love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan dey love myself
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu isabella lovestory - única
- lirik lagu lamona divine - suadinha
- lirik lagu lyo marson - luna en parís
- lirik lagu oblivians - mama guitar
- lirik lagu dreamcioch - diss na nekosie
- lirik lagu bryan (pl) - travis
- lirik lagu coke & jona - choque de átomos
- lirik lagu weto (deu) - das 2weite ich
- lirik lagu choke me janek - wampirki z v&s
- lirik lagu addie pray - dead ends