lirik lagu kachi leo - you
Loading...
let them underrate
let them contemplate
them no fit estimate
all the things wey you face
just dey concentrate
no come dey regret
shey na oluwa run ya race
no dey look their face oo
who say you no dey try
who say you no dey try
you ginger my swag
you pull me from the crowd
who say you no dey try
who say you no dey try
you put me for line
think gbedu wey dey scatter their mind
na you , na you
ooh na you , na you woah
na you , na you woah
ooh na you , na you wawa
na you i go die for
na you i go craze for
na you i dey live for
na you i go fight for
itsyourlionboyyouknow…
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu minus turmoil - aliens
- lirik lagu diizii - city of halos
- lirik lagu t.n.t. [pr] - están guillao
- lirik lagu bedouin soundclash - beyond four walls
- lirik lagu security - phil ivey
- lirik lagu бабл (babl) - aus dem nichts
- lirik lagu nessa barrett - poker face*
- lirik lagu kevin gz - fuma jala rkt
- lirik lagu the red krayola - mother
- lirik lagu heinie nüchtern - souly