
lirik lagu joskid chizcheese - enemies
i keep drink dem put poison inside (hmm)
i no drink am, jah save me (ahhn~ahn)
no think am, this life ee hard ee die
but deep down (hmm~hmm)
i pity my enemies
dem go too hate, dem go too vex
but more blessings
hmmm~hmm~hm
i pity my enemies
hmm~hmm
dem want wetin dey for me
so me pray for more blessings
everyday on the street
you know say i be real gee
dey smile when dey see me
but their mind dey bitter
i smile alot
but ee no mean say i dey fine
me i won tell you something
if i tell you no reason am
dem carry automatic
ranging kala
dem nearly knack am for me head (eh)
dem carry lady ooh
wetin i no expect from them
dem bad but me no fo
i pity my enemies
dem go too hate, dem go too vex
but more blessings
hmmm~hmm~hm
i pity my enemies
hmm~hmm
dem want wetin dey for me
so me pray for more blessings
knock knock knock
mami say she want to ooh
where you come from
now go tell dem say you nor do again
i’ve been running my race
since when i be come earth
now help me tell shawty au revoir (au~au revoir)
cos you see me shine my t~~th, you won chance me
i know say you, get beef with me onyeoma
but bone that thing, na normal thing
control one weed
i pity my enemies
dem go too hate, dem go too vex
but more blessings
hmmm~hmm~hm
i pity my enemies
hmm~hmm
dem want wetin dey for me
so me pray for more blessings
i pity my enemies
dem want wetin dey for me
so me pray for more blessings
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu unknown artist - dope
- lirik lagu revolution within - take you down
- lirik lagu gobbo - mr. takeover
- lirik lagu itzlildrench - he damaged you
- lirik lagu murder & guerreros del bajo - sábanas 2
- lirik lagu danny l harle & caroline polachek - azimuth
- lirik lagu dur-dur band - dooyo
- lirik lagu bool (producer) - forget about it
- lirik lagu petit yodé - victoire
- lirik lagu papaboyz - telesm