
lirik lagu josh b4l & smur lee - chop am
[intro]
you—
thank you!
[chorus: smur lee]
any [?] person wey dem dey cover na charges
rain don dey fall, i wan enter my car
see, inside my house, even my problem no even concern me
advice wey no dey bring money na insult
(na insult)
advice wey no dey bring money na insult
(na insult)
[verse 1: josh b4l]
any advice you gat, put am for my opay
talking stage, ah, you want make i buy you bonestraight?
but you no wan submit to quick
i no go press shishi for your opay
she said, “i’m broke,” cana’ okay
i burst my head, me wey steady dey park her
dey park her, dey park her, dey park her, dey park her, dey park her
i pull up in the benz, and i steady dey march am
dey march am, dey march am, dey march am, dey march am
my guys know my matter, any beat i go chop
ah, designers i dey rock her, i no go fit to fake
carry b~tch from [?] shoutout to all my brothers (family)
my block, my block, wey go deliver if i talk
any man wey put am for their matter, many men with timberland go march am
[chorus: smur lee]
any [?] person wey dem dey cover na charges
rain don dey fall, i wan enter my car
see, inside my house, even my problem no even concern me
advice wey no dey bring money na insult
(na insult)
advice wey no dey bring money na insult
(na insult)
[verse 2: josh b4l]
i~i~i dey give them banger~to~banger
play this song anywhere, na club there
any money, i kala to mark that
don’t let me near, there na sapa
no go press money for used lamba
this life sef na parker, skin full, oya
chop am, chop am, chop am
cc, chop am, chop am, chop am
wire check, chop am, chop am, chop am
mb, chop am, chop am, chop am
celeb squad, chop am, chop am, chop am, chop am, chop am (jit trippin’)
[chorus: smur lee]
any [?] person wey dem dey cover na charges
rain don dey fall, i wan enter my car
see, inside my house, even my problem no even concern me
advice wey no dey bring money na insult
(na insult)
advice wey no dey bring money na insult
(na insult)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bidinost - mr. hyde
- lirik lagu the northern folk - hopeless folks
- lirik lagu yvnnis - lesbras
- lirik lagu annabelle dinda - pleaser
- lirik lagu the planet smashers - belly up
- lirik lagu la casa de muñecas de gaby & gabby's dollhouse - la música en ti
- lirik lagu hande - armia
- lirik lagu g3 (goofy few) - bait
- lirik lagu édith piaf - c'est toujours la même histoire
- lirik lagu ro1 - a visitant