
lirik lagu jonz (ng) - donald trump
(chorus)
they make plans to see i fall
they want break me to my bones
i don fight dem on my own
i stand strong like donald trump
this music na my soul
comot go slow for my front
don’t give a d~mn at all
mommy
(verse 1)
they want treat me like i’m psycho
i keep writing with my biro
i no quarrel, i no fight
everyday for the thief, one day for the owner
my n~gga
don move my speaker
buy ice and cigar
what a life we are living, no
still
i’ll try, i’mma level up
win
with my guys them ma run it up
only jah be the plug wey fit gimme support me i need the cord wey go boost my charger
(chorus)
they make plans to see i fall
they wan break me to my bones
i don fight dem on my own
i stand strong like donald trump
this music na my soul
comot go slow for my front
don’t give a d~mn at all
mommy
(verse 2)
i know say the days are getting dark but
when i move you know i don’t look back o
no dey call me if you’re not my bank
on god, oh girl
truly
see the way wey they wan fool me
every day e be like movie
i go find my way, no dey try me lade
no go fall again
oh my genie
no more story
no forsake my life oh yea
i dey wait you for side oh yea
oh yeah
(chorus)
they make plans to see i fall
they wan break me to my bones
i don fight dem on my own
i stand strong like donald trump
this music na my soul
comot go slow for my front
don’t give a d~mn at all
mommy
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sudie - scorpio princess
- lirik lagu venlakid - mastermind
- lirik lagu naxowo - pussy
- lirik lagu chainsaw kittens - when you shoot
- lirik lagu superphone - beautiful (are you?)
- lirik lagu xtokely - freestyle feat.smd
- lirik lagu alireza jj & shayan eshraghi - age yadam bere
- lirik lagu fandy teaming - don't let the bedbugs bite
- lirik lagu bryant myers - tatuado en tu piel
- lirik lagu dj br da tijuca, kysha & luna (bra) - a nova moda