lirik lagu johnson miles & famezboi a.i.g - with you {lilly frosh}
[music]
[johnson]
[i wanna be with you my love] 3x
(yeah yeah)
(it’s your boy fla~flamez)
make i no lie for you
my heart beat for you
every single day
i can not denie it
i swear to god
gimme the chance, gimme the chance make i prove that to you
i cannot break your heart
me i promise you that oo oh
shey you won whiny me?
why you won whiny me ?
na wetin i do wey you won
whiny me?
me i promise to be with you
forever and ever
oh know
so many things i go do for you
oh my baby if you permit me
i no fet love anothеr persin
only you (uh uh uh)
with you (with you)
with you (with you)
say i no fii be with another
oh my lilly frosh
mе i don dey blush
make you dey for me
i go dey for you too
so many things i go do for you
oh my baby if you permit me
i no fet love another persin
only you (uh uh uh)
hello oh…
who’s on the phone is johnson miles
ah! hello oh…
see my gal’ she’s love me right
everytime na busting bust
we are fighting she box i box
phone’s ringing don’t check inbox
good or bad i still call it love
anytime i wrong my shima
looked into her eyes and said sorry
she looked into my eyes and forgave me
omo na which kind gal’ be ada eze
you know i can f up yu know
you know how i do things you know
give me one chance as tomorrow
and me i can be your hero
with you (with you)
with you (with you)
say i no fii be with another
oh my lilly frosh
me i don dey blush
make you dey for me
i go dey for you too
so many things i go do for you
oh my baby if you permit me
i no fet love another persin
only you (uh uh uh)
with you (with you)
with you (with you)
say i no fii be with another
oh my lilly frosh
me i don dey blush
make you dey for me
i go dey for you too
so many things i go do for you
oh my baby if you permit me
i no fet love another only you (uh uh uh)
with you (with you)
with you (with you)
say i no fii be with another
oh my lilly frosh
me i don dey blush
make you dey for me
i go dey for you too
so many things i go do for you
oh my baby if you permit me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu j.e. sunde - jacket
- lirik lagu clödie - the echo
- lirik lagu ergo, bria - tastes like candlesticks
- lirik lagu casa de brujas - persecution
- lirik lagu sattar - mara daryab
- lirik lagu impar (fra) - je ne veux pas
- lirik lagu ゆくえしれずつれづれ (not secured, loose ends) - miss sins (ouroaboros version)
- lirik lagu droow - si tú no estás
- lirik lagu louis vierne - ballade du désespéré, op. 61
- lirik lagu nichtseattle - hochhauslied