
lirik lagu johnny drille - angelina
i’m fortunate to dey dey for your midnight thoughts
eggovin angelina
n0body wey see you wey no dey fall like crop
my beautiful ballerina
this is no ordinary flex
when i see you i can’t look away
let’s conjugate i no fi wait
uh uh
light it up light it up light it up
step in the room and you just light it up
life is short we are dust gimme love
at any cost any d~mn condition
see your affection na wetin i want
you dey my prayer for church on sunday
na holiday me and you suppose dey
alele lead the way make we go my love
lolo
shoma wa kajo gbe
oh baby angelina
you are the sweetest thing i know
oh baby angelina
body dey do mе some way
oh baby angelina
you are mi mеdicine my love
oh baby angelina
shoma wa kajo gbe
oh baby angelina
you are the sweetest thing i know
oh baby angelina
body dey do me some way
oh baby angelina
you are mi medicine my love
oh baby angelina
angelina, sent from heaven
i’m ready now, i no fit wait one more second
will you please say yes to my question
before you make a man kolo
baby
i don’t wanna play no games
give you my heart
everything i live for, my lady
ndema d’ona gb’asiri
but i no hear wetin dem dey talk
i’m so glad that i listened to god
i’ll love you now and twice on sundays
na honeymoon me and you suppose dey
alele lead the way make we dey go church
baby
s’oma wa ka jo gbe?
oh baby angelina
you are the only one i really know
oh baby angelina
see my body don dey do me someway
oh baby angelina
promise me say this thing na forever
oh baby angelina
s’oma wa ka jo gbe?
oh baby angelina
you are the only one i really know
oh baby angelina
see my body don dey do me someway
oh baby angelina
i promise you say this thing go last for a lifetime
oh baby angelina
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu maika und anouk - am bug der crucis - buch 1
- lirik lagu uncle jonh iii - the max julien theory
- lirik lagu the 29th of never - bad knees
- lirik lagu marie hellstein - алые паруса (scarlet sails)
- lirik lagu nosecuenta - disculpa
- lirik lagu imanuel pereira - a noite é só nossa
- lirik lagu santos & shirin david - wer liebt dich jetzt
- lirik lagu neon coven - favorite liar
- lirik lagu datboyjeezo - only mihara
- lirik lagu михаил елизаров (mikhail elizarov) - зимняя (wintry)