lirik lagu joe el - oya now
kennis music number one
haha
oritse femi oh
and joel amadi
spiritual…
eh ereke ju ereke
you think say you know me so
ereke ju ereke
ereke ju ereke
ereke ju
as i dey see am pon myself
bad belle people just dey vex
shey na only dem wey
god e bless
my brother i dey hustle make i flex (sabada)
dеm wan try to take my cry oh
babagod woo dem down oh
no be say na dеm too know oh
only god e know
oya follow the matter slow slow
shebi you go like to know how the thing go
isaac has sent joel bayaro (haha)
i mean back in the days of ado bayaro (sabada)
i just like to take it slow
i no like to carry load (leggo)
you think say you know me so
but only god e know
oya now i go dey make my pay no matter what people say
oya now
all the babylon people wey want to block my way
oya now
they wan stop me
but they know i’m not afraid
oya now
haa
oya now…
i just talk say make i yarn
make i yarn that thing wey dem dey yarn
that thing wey dey pain me for my heart
e dey pain me
e dey tear me deep apart
because they don’t want to ever see me grow
dem too bad dem dey corner my show
dem burn cable but them sef no blow
but baba god say make i carry go
me i like as you dey follow matter slow slow
e be like say you don dey know how the thing go
izaka sen joel bayaro
i mean back in the days of ado bayaro (sarewa)
i just like to take it slow (haha)
i no like to carry load
you think say you know me so
but only god e know
oya now i go dey make my pay no matter what people say
oya now
all the babylon people wey want to block my way
oya now
they wan stop me (e fi won le ko mase boshe wun won)
but they know i’m not afraid (but ko matter)
oya now (awa owori)
haa (oshamo awori)
oya now (awori. awori noni)
nanana
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu luvseat - up 2 me
- lirik lagu king chip - don't you see i'm on the phone!?
- lirik lagu nabeel akbar - meri jagah
- lirik lagu ian mcconnell - ep. 1: adult
- lirik lagu hotboii - rich how i'm dyin
- lirik lagu supachefm - on nd on & on
- lirik lagu uratsakidogi - вкуси увечье
- lirik lagu haley johnsen - goner
- lirik lagu wacci - 恋だろ (koi daro)
- lirik lagu the cast of rupaul's drag race, season 14 - he's my baby by the runettes