lirik lagu jmaxz wrld - prayers (this year)
intro
uuu….
u uuu u
(bigmarv yoh)
jmaxz now…
verse i
please lord give me more energy
may i fight my enemy
everyday by day
dem try may dey block my energy
all this while me dey move
i try to move my way
anywhere, more days, more grace o
chorus
oluwa guard my way
(oluwa guard my way)
may i no fade away
(may i fade away)
take all my pain away o
may i no fall again
(may i no fall again)
oluwa guard my way
(oluwa guard my way)
take all my pain away
may i no fade away o
(may i go far away…)
(may i go far away)
verse ii
please lord i don’t want to take
the same step wey i take last year
will not work for mе
e no go work for me
like that uwi
give mе more reason to move
give me more time may i move on
i just want to play my own
i want to ride my own o
i want to play my own
i just want to be on my own o
i just want do my own
oooo yeh
e no go work for me
e no go work for me
wetin i do last year o
yehh
chorus
oluwa guard my way
(guard my way)
may i no fade away
(fade away)
take all my pain away o
may i no fall again
(no fall again)
oluwa guard my way
(guard my way)
take all my pain away
(take all my pain away)
may i no fade away o
may i go far away…
(may i go far away)
refrain
this year
this year
i want to ride my own
this year
i want to buy my car
this year
i want to ride my motor
this year
o ooo o
this year
i want to build my own house
this year
o may e soft for me
outro
chorus…
(bigmarv yoh)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu shelby cordell - cuntry
- lirik lagu pozer90 - навпаки (vice versa)
- lirik lagu ron verin - marionette
- lirik lagu half of a rainbow - charlotte in tokyo
- lirik lagu kingdow - lost in snow
- lirik lagu aristotle (rap) - buy you a beer
- lirik lagu arkeen - cartiche rip off freestyle
- lirik lagu austic - taste!
- lirik lagu vr zayy - honest
- lirik lagu night shadow - проснулся в клубе (i woke up in the club)