lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jfortune goodman - gngsu (god no go shame us)

Loading...

gngsu
god no go shame us
goodman (jfortune)
easy life….
mr government uhhh

situation dey weigh people down
situation dey weigh people down
when dem say it’s a casting down
tell babylon make dem shut down
when dem say you no fit make am
tell babylon make dem shut down

stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
na so e go be na so e go be
na so e go be for we

money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
inflation inflating o
wetin concern god pikin
inflation inflating o
wetin concern god pikin
tomatoes don dear for market again
wetin concern god pikin
bag of rice na 200k
wetin concern god pikin

so far dey don break
anyi ga~eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga~eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh

stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee

money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
so far dey don break
anyi ga~eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga~eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga~eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga~eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh

god no go shame us

selah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...