lirik lagu jaywillz - concentrate
rollboy
man need to concentrate
’cause the one wey i get
i swear, it’s not enough for me (never never)
this kind thing fit make a man craze oh (craze, craze, craze oh) a
hustle from mornin’ ’til night
yet, it’s not enough for me
i’ve been tryin’ just to focus
i’ve been livin’ on a low cost
’cause man no get strength for the gee plus
carry my own like jesus (carry your cross)
man don been climb bus
if you get sense, no dey make noise
did all the things that i could
i don’t think i need to prove it oh
so, i just want to de~y~y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de~y~y my own
i no want wahala
no give me palava oh
yeah
wetin man never see
where man never go (hmm~mm)
i don go okokomaiko
i don see many men go
hmm
inside life, koleyewon
give them all, koleyowon
life is a mathematics
solve your own jagbajantis
i’ve been tryin’ just to focus
i’ve been livin’ on a low cost
’cause man no get strength for the gee plus
carry my own like jesus (carry your cross)
man don been climb bus
if you get sense, no dey make noise
did all the things that i could
i don’t think i need to prove it oh
so, i just want to de~y~y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de~y~y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de~y~y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de~y~y my own
i no want wahala
no give me palava oh
i just want to dey oh, ah
no dey give me stress, eh
henny and i
coke and loud, i go stair
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu james fortune - the way you see me
- lirik lagu aretha franklin - amazing grace (live)
- lirik lagu yg juzo - мэйн бич (main bitch)
- lirik lagu erik moilanen - journey
- lirik lagu skytlz - race against the clock
- lirik lagu ginger rodriguez - the great depression
- lirik lagu nemesis g - dark g
- lirik lagu billie eilish - everybody dies
- lirik lagu geoff castellucci - take me home, country roads
- lirik lagu tony! toni! toné! - born not to know (start here mix)