lirik lagu jaymiz osaome - rotate
(ye, ye, ye)
(am, amam, amusheyi)
(ye, ye, ye)
(gbim, gbim, give dem bhadem)
omoge kilode? (kilode?)
sabi na love you want oya wa gbe (ye, ye, ye)
omoge kilofese? (kilofese?)
i know you like to play jeka sere
oooh don’t tell me no no
you know i like your style your taste and your flow
open up your door bad man coming through
can i have one dance baby just one more yeah
say me no dey do come and go
you know say jaymiz bad commando (yе, ye, ye)
wetin you dеy feel i wan know
tin wey you do dey make me wan po
o my god u make me wan jonz
tin wey you do dey make me colo (ye, ye, ye)
you wayward i like it like so
you wayward i like it like so
oya rotate
give it to me when you rotate
thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
make a badman wan craze for your body
oya rotate
give it to me when you rotate
thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
make a badman wan craze yeah
see i like the way you put it pon me
mad lovin’ (ye, ye, ye) mad lovin’
ride on me no doggy
let’s go into feelin’ gat the vibe gat the energy
girl you a slayer come slay all my enemies (ye, ye, ye)
they can never be me even though they try to be
making big move
i just hope you proud of me
pass small money eh making bigger money
anything i buy i’ll make it two (ye, ye, ye)
you know say na you be my twin (my twin)
i don’t want n0body in the scene
rap it up with that little taste i won it
you know i want it, you know i need it (ye, ye, ye)
my shorty, my shorty, girl you my shorty ah
gat me highin’ like liquor
i’ll be loving you non (ye, ye, ye) stop oh god
oya baby jeka lor
me and you large tour we’ll be riding to the top
oya charge me up no doll
hot s~x everyday you (ye, ye, ye) consume me alot
girl you gat me wantin’ more
any girl wey go try swear to god them go fall
say them go fall
what you want tell me ma lor for (ye, ye, ye)
leave them make them talk
say them go talk
we go dey chill baby both of us
oya rotate
give it to me when you rotate
thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
make a badman wan craze for your body
oya rotate
give it to me when you rotate
thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
make a badman wan craze for your body yeah
(gbim, gbim)
ye, ye, itz jaymiz yeah
give dem bhadem
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jnel kidd - keep up
- lirik lagu $otori$ - fly to trend*
- lirik lagu yuri khedz - what i want
- lirik lagu loveelose - ни за что! (no way!)
- lirik lagu big ant dog - ilysm
- lirik lagu cryjaxx - creepin'
- lirik lagu u.l.a.ş - rap'n diss çöker
- lirik lagu f.a. (fırat altunmeşe) - aşkı bulacağımı hiç sanmazdım
- lirik lagu yves jamait - je crois
- lirik lagu akajou - enjoy life