lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jaymikee - state of mind

Loading...

[kolade]
timi, you compose powerful songs

[timi]
anytime i listen to my songs, i fall into depression

[kolade]
guy, depression is a state of mind
your songs brings healing, they inspire me, and i want to be like you
why do you want to be like me? uhn

[timi]
guy, no dey cap, no be you i dey see do all the uk tours, you sabi wetin me i dey do
nah bathroom tour me i dey do (jestful laughter)

[kolade]
guy, you can be in your bathroom and still be sucessful, remember success is a state of mind

[timi]
(mockfully) success is a state of mind
baba no dey talk this state of mind thing again i no wan hear am

[kolade]
see, has a friеnd and a brother, i will advice you not to tread my path any furthеr

[timi]
eh enn, you spend six months in uk, having the time of your life
having mad fun with different type of ladies, you sure say you dey ok like this?
[interlude]

[kolade]
yes, i be chilling with ladies, but so many times i be feeling heavy laden
and bro, when it’s all said and done, when i’m all alone, men, i feel so empty
i feel so dry, dry!

[timi]
eh ya, guy, dey try use vaseline if you’re dry, make your skin feels smooth and fly

[kolade]
this guy, what your problem, why you dey shallow like this

[timi]
(being sarcastic) you wey deep, how your depth take help matter


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...