lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jayfyn - vultures

Loading...

chorus
vultures in my circle
oh′lord, how i fit be careful
aboa bi bɛka wo a, na efiri wo ntuma mu (ooo)
nea ɔyɛ wo no, ɔte wo dan mu (ooo)
vultures in my circle
oh’lord, how i fit be careful
aboa bi bɛka wo a, na efiri wo ntuma mu (ooo)
nea ɔyɛ wo no, ɔte wo dan mu (ooo)
verse
if e no be god
that be my motto
we all dey on street
why you want take my case to popo
the street no be play
some smiles be fake
always dey move with faith
dey on grounds never go shake
hook
cause one wrong move and
them turn you to their lesson
blessings on blessings
me i no dey for to be perfect
cause one wrong move and
them turn you to their lesson
blessings on blessings
me i no dey for to be perfect
verse
all i had in me was love
but you needed too much
the pain was tough
but it gave me sauce
olódùmarè bless me more
e be you i dey call
when i fall
you always dey lift me up
chorus
vultures in my circle
oh′lord, how i fit be careful
aboa bi bɛka wo a, na efiri wo ntuma mu (ooo)
nea ɔyɛ wo no, ɔte wo dan mu (ooo)
vultures in my circle
oh’lord, how i fit be careful
aboa bi bɛka wo a, na efiri wo ntuma mu (ooo)
nea ɔyɛ wo no, ɔte wo dan mu (ooo)
hook
cause one wrong move and
them turn you to their lesson
blessings on blessings
me i no dey for to be perfect
cause one wrong move and
them turn you to their lesson
blessings on blessings
me i no dey for to be perfect


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...