lirik lagu jamari - outside
yedunno!
jamari
intro
chorus:
me i getty people wey go die for me
shayo on a low ,do dance for me
247 dem gon ride for me
ah been feeling jiggy just dey find money
early in the morning…who knock for me
ah been taking chances …that’s enough for me
but me i wan’ go outside
me i wan’ go outside
me i wan go outside
hook:
nanana (nananano)
av been going places day & night just to get the owooo
(get the owoo )
body looking nice every time but dem no fit to cope.(cope)!
flow so sicker ,hot to the chest like liquor
bad man u can never
bad man they can never
bad man theycan never
verse1
fatima dey call me,dey eye me gon ,shey na money she want!
my people dey call me dey syke me gon ,u must to pick thea call!
you feeling the melody,dance to my song,u must to shake by force
i no go pray for downfall,i no go let anoda man come …come dey dull nnnn
you know owoo no go fit to disappoint you
no be everybody wey go fit 2 understand you
jaiye jaiye making money issa must ooo ( issa must oo)
chorus :
me i getty people wey go die for me
shayo on a low ,do dance for me
247 dem gon ride for me
ah been feeling jiggy just dey find money
early in the morning…who knock for me
ah been taking chances …that’s enough for me
but me i wan’ go outside
me i wan’ go outside
me i wan go outside
hook : nanana (nananano)
av been going places day & night just to get the owooo
(get the owoo )
body looking nice every time but dem no fit to cope.(cope)!
flow so sicker ,hot to the chest like liquor
bad man u can never
bad man they can never
bad man theycan never
bridge:(nibo! sare! soke!) jamari!
hook:
nanana (nananano)
av been going places day & night just to get the owooo
(get the owoo )
body looking nice every time but dem no fit to cope.(cope)!
flow so sicker ,hot to the chest like liquor
bad man u can never
bad man they can never
bad man theycan never
outro:jamari
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gianluca - tú (pt. 1)
- lirik lagu pvnterv & roully - чупа чупс (chupa-chups)
- lirik lagu super caña - noches de neon (prod. by kiwi)
- lirik lagu mike e. clark - time to go
- lirik lagu raphael lake - imagination
- lirik lagu young justice - loopsky
- lirik lagu mike g - dead wrong
- lirik lagu tr[u]e [me]mo[i]rs - life and death
- lirik lagu ben saunders - next fool
- lirik lagu escort - why oh why