lirik lagu jaido p feat. joeboy - mama mia (feat. joeboy)
shopla
p
yes
e ayy ayy, baby yo
girl i know you carry something (kúrò n’bẹ)
wey dey give me energy (energy)
baby shey you cover me?(tell me shey you cover me?)
baby you go chop my money
i know your bill is all on me(on me)
girl you know you’re all i need(oh girl you know you’re all i need)
eh, eh, mama mia
tell me how to live at your
eh, mama mia
you’re my medicine, mama mia
i no go like to bother you
but i go like
make you dey call me brother(yes)
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn
oreke, my darling
she call me àgbàyà
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn (fà mí n’irun gbọn)
oreke, my darling (joeboy pon deck)
she tell me, nakwana
i really wish that i get to you
so you go relieve my p
be like say you no believe, say
wetin i get, electrical eh
i get money for my pocket
and i wanna be your socket o
make your barca jam my bonnet o
girl i’m just being honest, oh~uh~oh
mama mia, tell me how to live at your, eh
mama mia, you’re my medicine
mama mia, i no go like to bother you
but i go like make you call me brother
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn
oreke, my darling
she call me àgbàyà
pe mi l’òrukọ’ (oh oh)
fà mí n’irun gbọn (fà mí n’irun gbọn)
oreke, my darling
she tell me, nakwana
du~du~du~du~du ah ah
it’s stg
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu spellblast - we ride
- lirik lagu trīs no pārdaugavas - strīķēšana
- lirik lagu drain - watch you burn
- lirik lagu harbyn - push
- lirik lagu berlai - na casa
- lirik lagu steve gunn - good wind
- lirik lagu giants of industry - nice
- lirik lagu marielle allschwang - drifting
- lirik lagu bluefish - funny money
- lirik lagu charlie scene - lil tim mcgraw