lirik lagu jahboy wizy - free
aya, hmm aya ya ya
e hmm aya ya ya
it’s jahboy wizy
hmm aya ya ya
aya e
i just want to be free
flying like a bird in the sky, ey hey
i got everything i need oh
mommy no dey ever ask me why, anha
oh my baby, don’t you worry
i got plenty money, no dey worry
i just want to party and be happy
i say oh my darling, don’t you worry
i just want to be free, ey hey
i just want to be free, anha
i just want to be free, ey hey
i just want to be free, anha
i just want to be free
comot comot comot for there
if you no dey support me
comot comot comot for there
if you no dey like my thing
fire, thunder fire
if you cause wahala
thunder fire you
why you no dey wire
oh my brother
if you do me favor
god go favor you
e go give you dollar
plеnty dollar
wey you just go hama
plenty manya, aya
i just want to be free, ey hеy
i just want to be free, anha
i just want to be free, ey hey
i just want to be free, anha
i just want to be free
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu emma freeman - pink post-it note
- lirik lagu rodthagreat - the unknown
- lirik lagu fyre - mushrooms
- lirik lagu lysa aya trenier - fly me to the moon (aya bossa techno tv. size version)
- lirik lagu india shawn - superfine
- lirik lagu ai (jpn) - happiness (live in budokan 2012)
- lirik lagu просто лера (just lera) - виражи (turns)
- lirik lagu ari lennox - my favorite things
- lirik lagu najam hathor - mtb
- lirik lagu elkie brooks - spring can really hang you up the most